Notable dancer, Incredible Noble cries out as he gets attacked after calling out the socialite, Sam Larry, over his alleged involvement in the demise of Mohbad.
Incredible Noble had taken to social media following the death of Mohbad to lay allegations against Sam Larry while cursing out the socialite.
He further stated in the video making rounds on social media that Sam ran to Kenya following his alleged involvement.
Barely a day after the statement, the dancer was attacked by a group of seven men who brutally injured him during a fight.
In a statement addressing the attack on his Instagram story, Incredible Noble expressed going through severe body pain while pleading for his safety.
Incredible Noble on how he was attacked after calling out Sam Larry
"Omoh I go shoot for freedom way yesterday4 na so some reps attack me seriously. ontop Wetin me I no even know sef, fight burst but as Omo oro as I dey follow one fight na so the others just dey throw me big interlock.
All of them just surround me anyhow all my back leg just swell up, my hand begin dey bleed, like this sef body pain wan finish my life cus them throw me interlock for all my body seh.
This people wan stone me to death ajeh, 7 of them oloun ontop only me. This people almost kill me oo if no be say I do fight & run A all my guys wey we gather go the location sef dey fear na only me just dey rugged everything till I enter inside car run. Them stone our cars also & broke car side glass & some stuffs.
I just wan talk say na only me be bread winner of my family, I still dey try small small na like 8 people I dey cater for. if una k!ll me now hungry go finish this people especially my mama , Abeg make una consider my mummy oo."
Watch the video below ...
Comments