Naija IM Slangs! Official List ...pls if you know another 1 drop it by comenting, let's
go
1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. GGMUB: God go make u bigger
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. IGA - I gbadunam
19. UW- U Welcome
20. NLT - no long thing!
21. EFBU- E fit be u
22. YNGJ - you no get job
23. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
24. IDC - I Dey Come
25. Uwta- you wan try am???
26. Wddu- Wetin dey do u?
27. Uwd- you wan die?
28. Idh- I dey house
29. Wut- Wetin you talk?
30. Ydttm- you dey talk to me?
31. Iwgs- I wan go sleep
32. Iwg- I wan go
33. Udsa- you don start again
34. Nma- no mind am
35. Cgkl- chicken get k-leg
36. Ndbl- nepa don bring light
37. Ucc- you chop crase?
38. Ungkm- you no go kill me
39. Ugkmo- you go kill me oo,
40. VDCM - Vex dey catch me
41. UTT - U too Talk
42. SYMJM - Shut Your Mouth Jobless Mugu
43. UGDB - U go die better
Drop yours let make it fun.......
OFFICIAL THREAD FOR NAIJA IM OR CHATTING SLANGS
Trending

2
3
4
5
News

2
3
4
5
Big Brother

2
3
4
5
Tech
2
3
4
5
Social Media

2
3
4
5
Celebrities

2
3
4
5
Sports

2
3
4
5
Crime

2
3
4
5
Happenings

2
3
4
5
Comments